Our Naija lingua abbreviations. Y'all need to read this...lol


posted by sooyup

No comments

Say What???
'Twas sent to my email to share...too Funny!
Time don reach wey we as original Naija people go stop to deyuse oyinbo abbreviations like LOL, LMAO, ROTFLMAO etc.....When we fit dey use our own exceptional street lingua. For example: LWKM - Laugh wan kill me. MIDG - Make i dey go. WGL - We go yarn later. IGA - I gbadun am. ICS - I can't shout. DJM - Don't jealous me. WBDM - Who born d maga. UDC - U dey craze? NUS - Na u sabi. WSU - Who send you? ITK- I too know. WDH - Wetin dey happen? NDH - Nutin dey happen. FMJ - Free me jo. BBP - Bad bele people. HUD - How you dey? WKP - Waka pass. NTT - Na true talk. NDM - No dull me. IFSA - I for slap am. IGDO - I go die o. YB - Yes boss. NLT - No long thing. CWJ - Carry waka jor. WBYO - Wetin be your own. U2DV - You too dey vex. WSDP - Who send dem papa. INS - I no send. INFS - I no fit shout. WWY - Who wan yarn. NBST - No be small thing. NWO - Na wa ooooo. NMA - No mind am. MIHW - Make i hear word. NDY - Nothing do you.
Kudos to whoever came up with this...IGA!

Leave a Reply

Related Posts Plugin for WordPress, Blogger...